musicas.mus.br
Letras de músicas - letra de música - letra da música - letras e cifras - letras traduzidas - letra traduzida - lyrics - paroles - lyric - canciones - NOTHING - MOSES BLISS - música e letra
Utilize o abecedário abaixo para abrir as páginas de letras dos artistas
Nothing letra
Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit do
E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit change oo
E no matter wetin dem be tell you
(I'm here to tell you)
Nothing wey God no fit do
No man wey God no fit bless
No man wey God no fit help oo
E no matter wetin you dey go through
(I have come to tell you)
No man wey God no fit bless
No man wey God no fit lift (ah)
No man wey God no fit lift
E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
No man wey God no fit lift
No door wey God no fit open
No door wey God no fit open
E no matter
Wetin you dey
Go through
(I'm here to tell you)
No door wey God no fit open
No man wey God no fit heal
No man wey God no fit touch oo
I’ve never seen the righteous forsaken
Never seen the sea begging bread
I'm here to tell you
No man wey God no fit heal
Nothing wey God no fit do
Eh eh eh eh
Nothing wey God no fit do
E no matter wetin you dey go through
I'm here to tell you
Nothing wey God no fit do
E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
Nothing wey God no fit do
Moses Bliss - Letras
- Anytime Anyday
- Bigger Everyday
- Calling My Name
- Carry Am Go
- Daddy Wey Dey Pampers
- E Dey Flow
- God is real
- Hail Your Name
- I prepare
- In Your Hands
- Jesus Oh
- Mercy
- Miracle
- Moses bliss
- My Lover & Father
- Nothing
- Perfection
- Royality
- Taking Care
- Too Faithful To Fail Me
- Too Faithfull
- You Are Great
- You I Live For (feat. Loveworld Indomitable Choir)
top 30 músicas
©2003 - 2026 - musicas.mus.br